Wizkid - Bad To Me [Download Music MP3]

Wizkid - Bad To Me

 

 

DOWNLOAD WIZKID BAD TO ME

 

 

 

Artist Name: Wizkid

Track Title: Bad To Me

Recorded: 2022 Music

Country: Naija Music

Album Name: More Love Less Ego Album

Category: Latest Music mazel 

 

Lyrics

Ye, mamiYou dey make a man go so cornyOne gin wey we sipE dey make a man go so corny
Highway, burst it my wayThis kind of body don dey cause e migraineAnd when we leave, we fit do am your wayOr if you want, we fit do am my wayHighway, two shot I don takeYou turn me on, I no dey go I wan deyI no dey care, say the bad mind dem preeMoney on me mind all day
Lose my way, ohThis kind, this kind love, yeahWey dey make me want more, whoaCome my way, ohThis kind, this kind love, yeahI dey want for the nightMake I know how you feel, how you want am
Lady, girl, say your body bad to mePass make I choke, make I feel am, ohBaby girl, you know as e be, ohYeah, we dey love 'til the morningBad girl addicted to meOnly you know as e dey do meOnly you know as e dey do me, oh-whoa, girl
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)Casamigos (casamigos)For my amigos (for my amigos)Wa je ogede (wa je ogede)Baby, wa je ogede (wa je ogede)E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)Kon se iyepe (kon se iyepe)
All for you babyIf that money dey too much say make you talk'Cause you know the money long, ooh, yeahBreak your back with itYeah, na me and you dey talk, no one involvedBaby girl, make I indulge you, yeah
Lose my way, ohThis kind, this kind love, yeahWey dey make me want more, whoaCome my way, ohThis kind, this kind love, yeahI dey want for the nightMake I know how you feel, how you want am
Lady, girl, say your body bad to mePass, make I choke, make I feel am, ohBaby girl, you know as e be ohYeah, we dey love 'til the morningBad girl addicted to meOnly you know as e dey do meOnly you know as e dey do me, oh-woah, girl
E-ye, ge-ge (e-ye, ge ge)Yo-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)Casamigos (casamigos)For my amigos (for my amigos)Wa je ogede (wa je ogede)Baby, wa je ogede (wa je ogede)E-ye, ge-ge (e-ye ge ge)Kon se iyepe (kon se iyepe)


Tags

Post a Comment

0 Comments
* Please Don't Spam Here. All the Comments are Reviewed by Admin.